Contact Us Today for Promotion
AREAMEDIABASE Song Of The Week
[Intro]
Magic boy take it easy on the beat
[Pre-Chorus – B-Red]
She know I gat Dollar (Shekpe)
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala
B-Red lo mo na
Now she smiling
Yes…on top dollar
Cinderella cindodo
On top dollars
I’m loo
On top dollars
Baddest!
Na because I get ginger
My song dey burst speaker
Haters wan turn believer
Oya give me chance
Ani ko kan mi
My money and my body is yours
Ani ko kan mi o
Ani ko kan mi o
[Chorus – B-Red]
Omo ten milla for your body
(ten milla for your body)
Anything for your body
(Anything for your body)
Thirty billy for your body
(Thirty billy for your body)
Right now are you ready
I wan wire kolombo
You sweet pass ajinomoto
Erima wey dey give me the level
Thunder fire their matter
Omo’pe
[Verse 1 – Peruzzi]
I been dey think say you go stay
I no know say you dey craze
You use me elevate
At the end of the day
I throway salute
Ekwekwe
Meanwhile I been dey think say you go ginger me
But you forget yourself
****
Take all my money
Give me what you have
[Chorus – B-Red]
Omo Ten Milla for your body
(Ten milla)
Anything for your body
(Anything)
Thirty billy for your body
(Thirty billyy o)
Right now are you ready
I wan wire kolombo (Wire me)
You sweet pass ajinomoto
Erima wey dey give me the level
Thunder fire their matter
Omo’pe
[Verse 2 – Davido]
Shekpe
I know say for you I go perform
Aaa, The ego go dey come like water
My o my o my woman,
Ah my woman… ooo
But you no dey give me the same energy
I give my heart, my car, my property yea
My o my o my woman
Oh my woman
100 billy for your body
Fendi for your body
Me I go enter jet for your body
Enter jet for your body
Cause I want to wire you motor
See, you make me dance like I’m Poco Lee
Girl am speaking politely
[Chorus – B-Red]
She no I gat Dollar (Dollar)
She say she no want Naira
And me sef I no want wahala (Wahala)
Now she smiling
(now she smilin)
On top Dollar
(On top Dollar)
On top Dollar
Omo ten milla for your body
Anything for your body
Thirty billy for your body
Right now are you ready
[Outro]
It’s STG
Magic boy take it easy on the beat
Nice having you here. Areamediabase is no doubt the best place for all round Entertainment and music Promotion. We go extra miles to get You updated With Songs, News and latest happenings around you. Do you have any Good content you want us to help you and Post here in Areamediabase. Call, Text or Whatsapp this number. 08104031171 or 09124969492 Keep Visiting Areamediabase for more Update. WE ARE THE BEST IN ANYTHING ENTERTAINMENT AND PROMOTION OF SONGS AND CONTENTS
We are the number 1 for a reason.
For latest nigerian and foreign song, Comedy videos, Latest Celebrity and entertainment gist, news and latest happenings around you . Areamediabase.com.ng is here for you
Promote Music/Video
Song/Video Upload
Promote Your Music, Videos and products(advert)With Areamediabase.com.ng
We promote your music on various Media Platforms such as on our Website, mobile app, Radio Play.
Why upload your music with Areamediabase Right Now?
Your songs will easily be indexed and crawled by well known search engines like google, yahoo, bing and various Custome Search engines. This makes your song available as soon as you upload it with Areamediabase
Your Music Fans will be able to share your music on all social media platforms easily with the help of a share button on our website
The link to your songs will be shared immediately on all our Fan pages & profiles which will enable the song to reach more than 100,000 music fans.
Just a one tap download. , no redirects.
Your songs will be promoted according to the promo package you have chosen.
How Can I Send My Songs To Be Uploaded On Areamediabase.com.ng ?
CONTACT US
Sms or Call/whatsapp: 08104031171
Email: enisamsoneluu@gmail.com
via our Facebook page
Bear in mind that you song should have the following sent for proper tagging
1.Artists name (including featured artists) same trackArtwork